wahala ayaya
I surprise oh, woman wey good e good oh
My village begin chop spagehiti, clear road for jaja-jaga
Comot for for jaga-jaga, clear road for jaja-jaga
My village e don enter town oh, she no dey chop am before oh, comot for for jaga-jaga
na him i face village
I want to chop ogbono soup today, all my neighbors be my enemy
Comot for for jaga-jaga, clear road for jaja-jaga Neji, i want to chop ogbono soup today
kia-kia we don settle down oh
my village e don enter town oh
bad character
my village girl don become lady
Wahala carry hand bag eh-oh, i don pass even thirty sef
clear road for jaja-jaga
e no matter whether na village or town e come from
Clear road for jaja-jaga, all my neighbors be my enemy, i want to chop ogbono soup today
my village girl e don become oyinbo ei white
na him i face village
Make we do as husband and wife dey do oh, clear road for jaja-jaga, clear road for jaja-jaga
clear road for jaja-jaga
My village e don enter town oh, clear road for jaja-jaga Sunny, clear road for jaja-jaga
Comot for jaga-jaga eh, my village girl e don comot for gear oh, i surprise oh
Jaga-jaga jaga-jaga, time don reach for to marry
Clear road for jaja-jaga, kia-kia we don settle down oh
make we do as husband and wife dey do oh
Clear road for jaja-jaga, kia-kia i don marry my wife
my village girl e don psychedelic oh